Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 2 from 2 users
Re: Bitcoin Na Still the Chairman for the Crypto Street
by
IceLincoln
on 25/07/2025, 01:03:31 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (1) ,Ronsbit (1)
OP you don talk well, Everybody wey Dey here know say for the crypto space know say the oga kwata-kwata na Bitcoin nobody comes close.
On your point no.3 wey u put there; I like am, yes we fit see am as escape plan the way I Dey see am na digital pension, I go like make our people take am serious with our investment regularly and consistently, Just deyy try practice the DCA method. As most of us no b Government workers, we no get pension, make we use our bitcoin investment do our pension, that na the perfect RETIREMENT PLAN.


👉 No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night (This one dey very important)
You can say this when trading with Bitcoin, for investors who prioritize long term approach are confident that the price of Bitcoin will pump very hard no matter what price they buy in. There are investors who lump sum when the price of Bitcoin is pumping, you don't fear of losing your investment to bear season.

Funds used in Bitcoin investment are those without immediate purpose, those funds you want to save for a long time after keeping aside your emergency funds and all you needed for basic lifestyle, you need more you can lose to profit well from Bitcoin.
I think you’re mistaken by your understanding of what he means by “No invest wetin you no fit lose or wetin no go make you sleep for night”. This is not that you’ll lose the money you’re investing or that you have in mind that you might lose it, it simply means that discretionary money that you just defined/explained.

No body Dey put money for something Dey hope or pray say e go lose, na just advise to put money wey u know say nogo affect your daily life or you no go get stress over am no matter what.