I dey do my normal research before I come across this method wey dem dey call Dollar Cost Averaging (DCA), and I feel say e go really help beginners like me wey dey fear Bitcoin price wahala.
Dcaing strategy no be for people way dey price issues oh bcos anyhow the price for always remain volatile and unpredictable. So if u buy bitcoin for a particular dip value no tink say e no fit fall further.
Dcaing individuals accumulating strategy particularly for discretionary incomes investors way dey but bitcoin on the regular and no care about the price. The strategy dey helpful to acquire much satisfying value of bitcoin if person get target of particular amount to acquire whether in the short or long term.