Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post.
So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
Make e no be like say this post to get merit na big thing...my brother the only thing you need to understand be say to get merit for post na only if you post wetin make sense. And e get how your post go be wey even Charlie no go merit you because to am the post to enter him eyes and na another random person go see that post merit you so this post this and that I see am as personal choice but always do your best to get better information to share and make you arrange am well, na the key to get wetin you dey find...e no hard just talk wetin your mind tell you but make e dey on point.
Support PIGIN For Our Local Board...This is correct but in addition, I go still advise you say make you dey try comot mind for merit when you dey make your post. Make your aim be to make a good post wey make sense instead of to dey reason how many merit you wan collect for the post. A random merit source fit come around one day even if na weeks after you don forget the post, he go read am come see say e make sense and he go run you merit. So the first thing na make you dey target to make better post first, e fit get merit anyday. Meriting post na based on how much sense e make to that particular merit donor, e no get any written standards for how they go take dey give merit but they no just want make people dey too relaxed. So before you post, you think we'll about wetin you wan talk, and if you no dey sure, you find means read about am first so that if you make the post, e go make more sense. Welcome to NLB.
When a person is a student, he is not paid because he went there to learn. A teacher gets paid because he teaches.
As a newbie, I think that the more time I spend on the forum and the more information I absorb, the more merit I get because someone is giving me a lot of information for free.
When I am on the Bitcoin forum, I can absorb information and share it with everyone, and if that information is important to the forum members, I will get merit from it.
Merit seems like a scam to me before I have the qualifications.