Next scheduled rescrape ... never
Version 1
Last scraped
Scraped on 09/08/2025, 23:25:25 UTC
I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin is the best than you as a investor that has been into Bitcoin for a very long time to go to a newbie and introduce the Bitcoin to him, such a newbie will not take it seriously because...
Na so e suppose be. The belief be sey nobody fit give u honey like dat if Iu nor ask for am. OtherwiseOdawise u go mis-leak am. Na dis same reason dey make some people dey like charge for teaching others bc most people hardly value wetin dem get for free. Again, newbies wey dey read dis supposedsuppose shine dem eyes wen people inbox dem deysey dem wan help dem for wan financial investment or d other. E nor dey work like dat. Na scam. If u nor ask for am, nor accept am. Let people seek ur help before u help dem.
Original archived Re: I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin
Scraped on 09/08/2025, 23:21:01 UTC
I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin is the best than you as a investor that has been into Bitcoin for a very long time to go to a newbie and introduce the Bitcoin to him, such a newbie will not take it seriously because...
Na so e suppose be. The belief be sey nobody fit give u honey like dat if I nor ask for am. Otherwise u go mis-leak am. Na dis same reason dey make some people dey like charge for teaching others bc most people hardly value wetin dem get for free. Again, newbies wey dey read dis supposed shine dem eyes wen people inbox dem dey dem wan help dem for wan financial investment or d other. E nor dey work like dat. Na scam. If u nor ask for am, nor accept am.