Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Let's not wash our dirty linen in public
by
knowngunman
on 16/08/2025, 09:12:10 UTC
Let's not spoil the collective reputation of Nigerians in this forum with what we post or do.

Let's not wash our dirty linen in public.

Some topics should be limited to the Nigerian local board.

Internet is a free space for everyone to air their opinion as long as they have data and network. Unfortunately, there are consequences for every action in this space but many people no dey realise that consequences side. Sincerely speaking, it pains me whenever I come across posts like that, not only in this forum but even in other platforms because it seems as if Nigeria is the headquarters of every crime and scam. There are some discussions that are not even worthy to be brought here but some of our people are so naive to notice the bad side and implications of it.

Even as we dey post some kyn sensitive information for our local board here, E go make sense make we use our local Naija pidgin take write am, cos like we know, some non-locals dey frequently visit this our local board to know wetin dey sup for this our local board, and if those kyn sensitive information dey for wetin them fit read, them go still understand. So even if no be all the time, at least sometimes when we wan post some kyn sensitive information, E good make e be say Na only use dey understand am.

Forget about that format bro. You never see the likes of 1mieu and others dey nack pidgin for this our local board before?  Grin e go shock you say everything we dey discuss here dey understand to everyone who is interested in knowing wetin dey sup here. The best way to go about this na to keep such discussion off the forum. Nigeria don get bad image both online and offline but make we no extend that bad image to forum where some of us dey try maintain our reputation.

I go suggest make we limit any discussion wey no relate to bitcoin, economy or politics to other social media like Facebook, Twitter and others. Nigeria dey learn from other countries when it comes to scam and crime but we are very quick to spread anything bad about our country to Internet.