Original archived Re: 🍉🍍🍓 Naija Board । Bitcoin Fruit Carving & Decoration Contest - 2025 🍉🍍🍓
Scraped on 31/08/2025, 02:09:27 UTC
OP I dey pass nai I see this your wonderful idea and I reason am say e make sense at least for ones make here look like say na other boards wey them dey organize competition wey the whole of bitcointalk community go follow compete, make baba God give you strength and plenty supports to take grow and make this one no be the only year you go dey do this competition. Abeg amen to this talk and prayer abi na wish.