He still had the effrontery to ask me for a positive review. In that situation, I didn't know whether to ask him to send the balance 1k or not. I ended up ignoring it and letting it slide.
Has anyone been here before?
This positive review side off me. In fact the thing wey I dey chew had to fly out from my mouth. The vendor na really crazy person. That 1k that looks small na 50k oo assuming he does a parallel of 1k on 50 people. What of if na random of 2k,3k, 5k or even 10k times 50 people. Omo scam dey in different form, shape and sizes.
Don't let them take advantage of you in this space because lots of them are doing things on purpose. Like a merchant telling me he takes 500 for every trade or that he reduce the payment to the nearest round number.
Na so them dey do. Them want to round it up against you forgetting say you too need am. Me I see all those as
awaya way to dey gather wetin no be your own. And this thing self dey happen for normal and our day to day physical transaction wey we dey see and do. You fit carry cash go buy something
somefor a shop and them no get change and them go dey expect say make you leave the change for
Demdem especially if na these denominations wey no too dey in use now like 5,10,20 or even 50 Naira. If you insist to collect am with something or remind dem say dem don owe you such money oo and you will use it later to buy something with them, some go dey see you as person wey dey stingy lol. No be small thing with such kind of mentality of taking what is not yours.