Next scheduled rescrape ... in 3 hours
Version 2
Last scraped
Scraped on 03/09/2025, 18:40:32 UTC

1. We go see say many people now nor wan dey tied to the 9-5 system again. Many young people now wan be their own oga because them don understand say them nor fit really build wealth of them continue to dey work under person ... And crypto currency Na one of the ways wey them see say you fit be your own oga and collect better money as profit.
Well to become boss of your own for Bitcoin no be by mouth oh, na by the amount of Bitcoin you don buy and HODL for long time naim go determine wether you be boss or not. But if na to leave your 9-5 work for Bitcoin, e no guarantee say you go get quick profit. Bitcoin na long term investment and no be wetting you go get something in return too quickly. naim make second name of Bitcoin na patient and endurance. say you dey invest for Bitcoin no mean say you no go work anything.  GoYou go need work sothat you ggo buy Bitcoin HODL, sothat you fit make profit for future. Majority of people wey dey here na weekly BTC Dem dey receive naim dem dey HODL sothat Dem go make more profit for future. This forum work no dey different from those work you dey call9-5 just that this one dey somehow but na still job we dey do. The best way na to use every opportunity you carry get money use am invest expecialy for Bitcoin and also diversify into other assets.

Version 1
Scraped on 03/09/2025, 18:15:42 UTC

1. We go see say many people now nor wan dey tied to the 9-5 system again. Many young people now wan be their own oga because them don understand say them nor fit really build wealth of them continue to dey work under person ... And crypto currency Na one of the ways wey them see say you fit be your own oga and collect better money as profit.
Well to become boss of your own for Bitcoin no be by mouth oh, na by the amount of Bitcoin you don buy and HODL for long time naim go determine wether you be boss or not. But if na to leave your 9-5 work for Bitcoin, e no guarantee say you go get quick profit. Bitcoin na long term investment and no be wetting you go get something in return too quickly. naim make second name of Bitcoin na patient and endurance. say you dey invest for Bitcoin no mean say you no go work anything.  Go need work sothat you g buy Bitcoin HODL.

2. Before crypto dey rampant, e sure me die say many young people nor even dey send anything concerning inflation ,market volatility, or even wetin be diversification of portfolio. I feel say crypto come make young people dey interested small for matters wey concern economy

Na this two things Na I reason say crypto don help change our mindset concerning Financial literacy asyoung Nigerians... Una fit still help me with others and how e don still help you change your own mindset
[/quote]
Original archived Re: Crypto really change our mindset concerning Finance
Scraped on 03/09/2025, 18:10:18 UTC