2. Before crypto dey rampant, e sure me die say many young people nor even dey send anything concerning inflation ,market volatility, or even wetin be diversification of portfolio. I feel say crypto come make young people dey interested small for matters wey concern economy
Na truth you dey talk, na as I still join this forum na I still dey take this inflation Matter very serous. back in those days way I never join this forum I been think say inflation na just normal thing and no any other means to escape inflation but with the help of this platform ( bitcointalk.org) I come understand say there are other ways in which we can escape inflation that's by moving some of our savings into bitcoin and then hold the remaining money in fiat incase thier is any emergency needs.and yeah, bitcoin don also make us to know about diversification especially those big companies way been dey look for asset way them go Invest as a means of reserve so that inflation no fit temper thier savings. So ever since bitcoin was adopted Majority of this companies no too dey shake body concerning inflation again as them don find means to escape inflation.