Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Crypto really change our mindset concerning Finance
by
SOKO-DEKE
on 03/09/2025, 20:52:56 UTC
⭐ Merited by Mia Chloe (1)

2. Before crypto dey rampant, e sure me die say many young people nor even dey send anything concerning inflation ,market volatility, or even wetin be diversification of portfolio. I feel say crypto come make young people dey interested small for matters wey concern economy

Waitin you talk na true. Na crypto open many of young people eyes to many things  particularly inflation. Even me, if not be crypto, I no sabi save money before, because once I get money, na only dresses I dey lavish am on top.But once  i know about crypto and I start to invest in Bitcoin, na then my savings start. Because once I have small, I go just use am buy Bitcoin and continue like that. I don get some certain amount of Bitcoin that whenever I decide to change to naira, I go dey happy say I get savings.If not be crypto, wetin I go dey buy with the little money wey I dey get  and it dey even add value with time  and people no go know.