I no even know say thread like that dey here for this place, person like me wey no really sabi proverbs don grab a few to take throw for where my guys Dem dey during banter. But @OP I been wan ask weather all these proverbs wey Dem don drop for here, na every African countries dey use Dem abi na only for naija? Because e dey me like say na only naija people get this proverbs Dem.