Next scheduled rescrape ... in 1 day
Version 1
Last scraped
Scraped on 05/09/2025, 21:59:10 UTC
I no even know say thread like that dey here for this place,  person like me wey no really sabi proverbs don grab a few to take throw for where my guys Dem dey during banter. But @OP I been wan ask weather all these proverbs wey Dem don drop for here, na every African countries dey use Dem abi na only for naija? Because e dey me like say na only naija people get this proverbs Dem but the topic dey suggest say na African proverbs in pidgin.
Original archived Re: African Proverbs in Pidgin
Scraped on 05/09/2025, 21:53:51 UTC
I no even know say thread like that dey here for this place,  person like me wey no really sabi proverbs don grab a few to take throw for where my guys Dem dey during banter. But @OP I been wan ask weather all these proverbs wey Dem don drop for here, na every African countries dey use Dem abi na only for naija? Because e dey me like say na only naija people get this proverbs Dem.