Next scheduled rescrape ... in 3 days
Version 1
Last scraped
Scraped on 06/09/2025, 18:19:08 UTC
When I wanted to trade today, I saw naira has climbed to 1490 to a dollar in the exchange market. Will this continue or government are only doing market manipulation?
Na nearly I take escape am small sell slightly above 1500 yesterday sha. I dey hope sey e go rise small since last week make I for sell but something just pinch me sey make I sell dat yesterday. I for dey in severe pains (in Ayo Fayose's voice 😂) by now. From wetin I dey even sell, e fit gather more strength sef in days to com and drag dollar down to N1,200. I know sey awa people wey dey here or wey dey earn in foreign currency nor go too like dat kain thing. But dat's what it's. I hope prices of things in d market go begin crash too to match dat energy from naira.
Original archived Re: Naira price is growing
Scraped on 06/09/2025, 18:13:49 UTC
When I wanted to trade today, I saw naira has climbed to 1490 to a dollar in the exchange market. Will this continue or government are only doing market manipulation?
Na nearly I take escape am small sell above 1500 yesterday sha. I dey hope sey e go rise small since last week make I for sell but something just pinch me sey make I sell dat yesterday. I for dey in severe pains (in Ayo Fayose's voice 😂) by now. From wetin I dey even sell, e fit gather more strength sef in days to com and drag dollar down to N1,200. I know sey awa people wey dey here or wey dey earn in foreign currency nor go too like dat kain thing. But dat's what it's. I hope prices of things in d market go begin crash too to match dat energy from naira.