Next scheduled rescrape ... never
Version 1
Last scraped
Scraped on 18/09/2025, 14:45:55 UTC
Dis na matter wey concern our Rivers State politicians and the federal government of awa country wey be Nigeria.
E no sey e get catacata wey bin de happen between our suspended governor wey be Fugbara and  di person wey be di former governor of Rivers State, and the present minister of federal capital territory wey be Abuja, di catacata de very serious to di extent wey be sey dia two no fit settle wey come make di president come de involve for di catacata, wey come make am give governor Fugbara suspension for six months wey come make dem put sole administrator wey bi retired admiral Ibok.
Now, wey the suspension don de complete, because i hiaram sey di suspended governor wey be Fugbara go come back to office on di 18/09/2025, my question be say with everything wey don play now, una think sey di governor go still get power to make en own decision? abi na de federal government go de influence en decision?
I need una contribution for dis matta.

Concerning the suspense of the Governor of Rivers State by the Nigeria President Tinubu that's already an old news the Governor is now back to to the Government House as of today.
From what you asked the federal government can't influence his decision which is Governor SIM he only had a misunderstanding between him and the formal Governor Wike since they have been able to resolve peacefully and the way it is now e go just be like boy and oga stuff na from Wike the formal Governor and the present minister of FCT that he will be taking instructions from and not from the President.
Original archived Re: Rivers State Political Crisis.
Scraped on 18/09/2025, 14:40:25 UTC
Dis na matter wey concern our Rivers State politicians and the federal government of awa country wey be Nigeria.
E no sey e get catacata wey bin de happen between our suspended governor wey be Fugbara and  di person wey be di former governor of Rivers State, and the present minister of federal capital territory wey be Abuja, di catacata de very serious to di extent wey be sey dia two no fit settle wey come make di president come de involve for di catacata, wey come make am give governor Fugbara suspension for six months wey come make dem put sole administrator wey bi retired admiral Ibok.
Now, wey the suspension don de complete, because i hiaram sey di suspended governor wey be Fugbara go come back to office on di 18/09/2025, my question be say with everything wey don play now, una think sey di governor go still get power to make en own decision? abi na de federal government go de influence en decision?
I need una contribution for dis matta.

Concerning the suspense of the Governor of Rivers State by the Nigeria President Tinubu that's already an old news the Governor is now back to to the Government House.