Next scheduled rescrape ... never
Version 1
Last scraped
Scraped on 20/09/2025, 20:08:41 UTC
Being a profitable trader is simple it means that your wins are far more than your losses . Meaning that your risk management is well checked,  your wins are far more than your losses .


Dem no dey argue da one. Make e no even be like say we dey talk plenty bcos since na who win dey make profits, na your traded capital keep aside safe na wetin remain go tell if u dey on profits or lost. Nothing more than that go explain am. No be say na risk management dey bring the profits shaa, e dey only help traders to trade smartly onto not being too greedy to take little profits instead of chasing bulks and loosing out of greeds. E also dey regulate trading orderliness make traders no lost too excessivelyexcessive.
Original archived Re: How do you know you are profitable trader
Scraped on 20/09/2025, 20:03:10 UTC
Being a profitable trader is simple it means that your wins are far more than your losses . Meaning that your risk management is well checked,  your wins are far more than your losses .


Dem no dey argue da one. Make e no even be like say we dey talk plenty bcos since na who win dey make profits, na your traded capital keep aside safe na wetin remain go tell if u dey on profits or lost. Nothing more than that go explain am. No be say na risk management dey bring the profits shaa, e dey only help traders to trade smartly onto not being too greedy to take little profits instead of chasing bulks and loosing out of greeds. E also dey regulate trading orderliness make traders no lost too excessively.