My people, abeg make we reason this thing well. For Naija, everybody dey talk say land na real wealth and e no dey lose value, and once you own am, na asset wey fit pass from generation to generation. But now we get Bitcoin, one digital money wey don surprise the world with crazy growth and international respect. So for a normal Nigerian wey dey find how to secure tomorrow, the question be:
>To buy land (plots/real estate) or to buy Bitcoin?
Well in as much as investment is concerned no asset wey person fit underrate both Bitcoin and land or real estate dey important. We get wetting Dem dey call diversification and this diversification na to put your wealth in many places and not only one. This go help you recover from one side if another fail you. Wetting I wan make you know be say no be say to invest for land dey less profitable to Bitcoin, but wetting I fit advice anybody be say Dem fit invest for Bitcoin and also in land. We
mono go fit for the sake say Bitcoin dey highly volatile
, come say we no go buy land. We don hear a lot of story of people wey don lose their seed phrase or access to their wallet and naim be the end of the matter, but if you get land as an alternative and that kind thing happen, you
mono fit dey much affected because you get backup. Make we no use because of Bitcoin come forget say land dey important.
Buying land no be where the matter even end. You fit buy land
andcome do project wey fit dey generate income
for you, wey you go dey invest for Bitcoin in the long run. Like
now person fit do extensively
larglarge fish farm or poultry farm for land wey you buy
, and e fit dey generate money
monthly or annually
Wey be say. And even the land
theygo dey also appreciate
in value and you dey Also produce livestock. In the future if you no wan run the business again
, you fit still sell the land expensive and
make extra profit, and you never even add profit wey you don make from the farm. So make we no dey always underrate land.
Lol, Make we yarn, if ₦5m dey your hand right now, you go put am inside land or inside Bitcoin? Thoughts.
Well e depends on the situation. For example now if yu put #5m for Bitcoin now for you to make
$#10m that mean say Bitcoin go
reachhit 2x of
of it's current price to achieve that
. meaning say Bitcoin go reach $112k ×2 = $224k to get
$#10m inside $5m investment, and you never know when, but if I get that kind money and I get business I go do with am wey fit dey give me like 100k every week, I fit do that business dey put like 50k every week
, for Bitcoin in the next
1ywar1 year or two with DCA I go put a lot of money and still get business wey I dey do. Now I don get Bitcoin investment and a physical business. So all this things na Sense, na money Dem they use they find money.