Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
All these points you iterated come with their pros and cons, and I tell you, the earlier participants are the lucky ones. Those ones engaging in them now are just eating from the scraps, but some people could still be lucky, especially if they have the money and invest at the right time.
So, for Bitcoin investment, I advise people to only invest a small amount. This is how they will not come complaining that their asset continues to float in losses for months, even years. For those who trade, I advise them to invest the money they can afford to lose, trading is so risky. And quit when they are persistent in losing.
For mining, let's be honest, it is not as easy as before, and it is a waste of time and effort for many. The same goes for airdrops, out of 100 airdrops promised, you may not get tangible success from 2 of them. This is tiring.