It's always common to judge such people and even if you feel sorry for them, the moment you see them again, the first thing that comes to mind is that he/she is a dropout and you might even start looking down on them.
E no get wetin you go do wey people no go judge you, so you no support dey reason people judgement, dey do wetin you wan do wey go make you happy. If you wan drop out go chase your desire do am, I no think say people too dey reason that dropout matter again because now wetin dey rein na money not degree. You fit be drop out but provided say you make am fir life, nobody go dey reason you as drop out. Those wey finish school go dey wish say dem dey like you self. As for the divorce matter Nigerian never accept that culture yet that's why people still dey judge wen e happen but as I dun talk, no reason anybody matter, do wetin you feel is best for you.
Life is very unpredictable, the least we can do is give our support and a helping hand to people in facing these life realities.
You know say people fit avoid all this things wey you dun talk so, unwanted pregnancy can be avoid by the use of protection or total abstaining from sex until you're married. This na wetin God say make we do so na wetin we suppose dey do no be to dey accept wetin dey trend dey later come regret our decisions. For Divorce, symptoms dey dey from the very beginning of the relationship but for the sake of wetin people go talk we go still remain inside and e lead to marriage with the mindset e go better but if we fit dey bold end the relationship before e go far, we no go dey find ourselves for this kind situations dem.
You drop a mind blowing opinion. accepted but i don't like the idea of doing what makes you happy. i prefer to say. people should be honest to themselves. As you choose to do things that make you happy, don't inflect others with pain. Don't make decisions solely because it suits you and not the other person. if things are not working out between you and someone. point it out. Learn to know when life conditions are learning process and when stupid ideas clouds your mind. it is difficult. Life is difficult.