
As BTC hits new highs, the anonymous founder's fortune rises putting him just outside the world's top 10 richest.
LinkI'm very sure even satoshi nakamoto never believed Bitcoin will become this big, Bitcoin is growing day by day and with the way Bitcoin is growing if it continues like that which I'm sure it will, Satoshi Nakamoto may one day becomes the world richest man.
Anyone who is accumulating and holding Bitcoin can never regret it, Bitcoin has not reached half of it's growth meaning Bitcoin will keep growing more bigger and better.
I also sure say him envision say him go blow nah make him make the thing decentralized, free of outside interruption and government control. People dey like rush go put head for that thing wey look unique as to them e mean say them follow amongst people wey get coin wey no dey like the traditional fiat but you fit still use am make purchase.
I go agree say when Bitcoin first come market, many people no reason am, meanwhile some risk takers see am as something wey get prospect but still dem apply caution.
E no surprise me say with the level wey Bitcoin don reach so, Satoshi go follow be amongst the rich people for the world.
I like the fact say as him invent this coin, he no rush sell the rights give government just to make more money but him keep am as him own, continue him anonymity and still dey cash out so that we no go dey hear cases like say governments dey find way to fit remove am from the picture just because him creation dey mess with their plans somehow.
You know this saying " when you can't beat them, you join them?" Nah how the governments don dey regard Bitcoin and all thanks to the genius idea of being anonymous.