Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Mpamaegbu
on 20/07/2020, 20:40:29 UTC
Becky and Brainboss – now wey both ARPA and DGTX don pump... Which coin we dey look into next? I go like join next train.
You don check Cartesi wey I mention earlier. E dey Binance o. And since wey dem start distribution to hunters like me, the coin never dump below IEO price. The last batch for distribution na July 23 and I expect small correction. After that, na to expect Towel of Babel height on top the coin head.

E get another new one wey I dey shook eye put. Na Platincoin. E dey CMC already and I go like make una help me police am too.

But this Becky (666) own fear me oo. Like, he abi she got it from the bible  Shocked. I no talk anything oo.
Lol... That Becky own fear me join sef. BTW, Becky na guy o 🤓

See this guy with nwa beke name... Lol. I think say you be one afin guy like that from that way  
Charles na one cool dude o. I bin done talk with am for phone sef.


I hail all owa near people for the house. Una welcome, wey bread 😘