Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Charles-Tim
on 25/10/2021, 20:11:35 UTC
Charles-Tim  please I want to know if the receiver and sender go be like crypto wallet address or na just number just like our local banks accounts numbers? I never really read about this project.
I don try use the app but no dey work as it dey bring up BVN validation failure. Other Nigerians that have tried to use the app have different difficulties that is leading to unsuccessful setup. The app even have low rating at of present.
 
wetin be the assurance say this E-naira matter go fit dey well the way e suppose be? Any difference go dey between am and normal internet banking?
E still dey too early to have appropriate comment about this.