Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Charles-Tim
on 26/10/2021, 06:47:44 UTC
Charles-Tim  please I want to know if the receiver and sender go be like crypto wallet address or na just number just like our local banks accounts numbers? I never really read about this project.
I don try use the app but no dey work as it dey bring up BVN validation error. Other Nigerians that have tried to use the app have different difficulties that is leading to unsuccessful setup. The app even have low rating at of present.
[/quote]
It is called payment code, it consists of QR code and code in alphabets, dot and numbers. The code no no dey long at all, just like this (no be for me, just example of how e be like).

@denmowe.01 with QR code. You fit use either the QR code or the code pay, so the code dey synonymous with address.

Abeg I wan put mouth for the matter of e naira, which exchange this digital currency dey list on. Because I don dey look for where person fit buy or sell e naira on exchange and e be like say central bank forget to add the list of exchanges the e naira dey traded on.
No direct transaction from exchanges to bank can dey supported on exchanges because CBN banned decentralized currencies, but this can be between you and the person you want to buy or sell bitcoin or other crypto to, people go soon start to accept eNaira payment on exchanges, also on decentralized exchanges based on agreement. This no fit start just within a day of eNaira creation.