Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Charles-Tim
on 03/03/2022, 15:41:01 UTC
Local board is not about having a local language, it is about people in a local geographical region to interact about what is happening in their local area and sometimes relating it to what is happening in the world. But most likely they will have a common language among them, but in few cases like India on this forum that got many languages from many regions post in English, yet all other languages in India are accepted.

Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.
What we dey look for na freedom of speech even regardless of the language, so far the language dey accepted and commonly spoken among some parts of Nigeria, but most especially the language most of us dey understand for this locale and English dey there.

Make una no vex say I still talk on that matter make una 4giv me, but make we dey try write 4 pigin for we thread to dey make sense 4 only us 9ja.
Some people prefer English, some people prefer Pidgin. For freedom, poll was created, all languages was voted for. I go start to prefer Pidgin once any online translator don include Pidgin, but I no discourage Pidgin as always.

Wiwo! Make I ask you a question? If you want become a content writer for Nigeria, na Pidgin you go dey use  Grin



What we need na activities and quality posts, stop to dey focus on what is not. Accepted language na English, Pidgin and local languages. Make you stop bringing this up again and again after made conclusion that favoured all languages for Nigeria. I will not post about this again except when dey necessary.