~snipped~
Buhari know weti im dey do
Definitely, he can't deny it na. My concern na as d NA just dey weak and dey allow am do anything wey im like. Under Bukola Saraki or Kenn Nnamani all dis rubbish nor fit happen na. Dis present NA just weak like over ripped plantain.
Na di FG dey make di court dey do injustice things in we contri. How di FG go disoboy court judgement. Den where is di rule of law. Na all these things dey make di police and court dey get liver dey do nonsense things.
Tomorrow, wen dey are out of office dem go want court wey go defend dem. D same court wey dem dey rubbish now. Headless government.
Now in Bayelsa police dey collect money 4rom any pesen wey buy fuel. Black market people na #500 while 4 house use na #200. Omo I was shocked when I met Dem yesterday on my way going out.
Nigerian is mess.
Dem don start again, ba? When another #endsars begin now dem go run enta house like squirrel.