Na news like this deh make Nigerians wey no like anything about bitcoin deh happy for. They want make e bi say every day those weh deh into cryptocurrency deh cry. Our tears deh make them happy say them took a wise decision not to invest there. But God no go shame us. We shall succeed and be wealthy one day.
Na why dem dey call am cry-pto. Meaning you go cry sometimes before you go begin enjoy.
You no lie o. We must cry before we smile sha. I don cry for this industry no be small.