~snipped~
🤗 I understand that feelin, as someone wey pass through noob stage too but not go over think am. Na small small e dey take happen. Just dey do ur normal stuff and before you know wetin shele, you don join us for top. Those of una wey just dey enta now make una hit the ground running as e dey hot so dat una go get more attention to una side sharp sharp. Make una sha try dey keep rules for dis forum oh to avoid gbege. Monitoring mirrors full here. Na parable I throw give una so.