Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria and the new government
by
Mpamaegbu
on 01/06/2023, 18:06:47 UTC
Make we still dey pray say make God still dey take control because e never end. The end go justify the means.
By now we supposed don realize sey God nor dey interested in politics. Countries wey things dey work well nor be religious countries dem sef, you fit check dem out. Na citizens dem dey take the bull by the horns. They don't call on God to do it for dem.

Make I even play you d reality. Wit years of experience, I don com realize there are two areas in man's life wey God nor dey like put mouth – Politics and Wife selection. God only comes into marriage wen you don already settle down, carry d woman enta house in d right way.

~
Apart from our government, e be like we dey do ourselves wicked well well.
My guy, na hat-trick you score at once wit dis comment. Make I nor too talk put there. BTW, double congrats, my guy! E good as you don com join us for up. Wen you go host us wit taati butas of fuwel oh 🤔

Quote
Our new president should not have been quick to announce subsidy removal like that
Una sure sey Tinubu even know wen im take talk dat thin. Shebi dem dey teleprompt am on wetin to talk.