Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Short holder and long holder who profit most?
by
Charles-Tim
on 02/08/2023, 11:52:16 UTC
This one go different and na based on the different coins dem wey you dey interested in wey go determine if you go go long term or short term.

E get people wey dey hodl some altcoins since 2017-2018, but as e be so, now the coins dey useless and the person no even fit sell am because you no go fit trade am for any exchange, them dey call people wey dey hodl this kind coin bagholders. Thus you don see am say no be by how long you take dey hodl the coin, but na which coin you dey hodl.

I only focused this on bitcoin, just as the OP posted about BTC only. Altcoins are gambling. Although, there could be better ones like ether and bnb, but which are centralized and not what people should support. Either you hold altcoins long term or short term, they should not be considered as investments, they are just the means to use cryptocurrencies to gamble.