Search content
Sort by

Showing 20 of 317 results by Jessie2121
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Razed.com | Bitcoin Price Prediction Challenge #4 | Win a share of $175 | 7 Days
by
Jessie2121
on 08/09/2025, 13:50:45 UTC
Razed Username: - jessie2121
My Prediction: 113,200.00
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 11/09/2025
by
Jessie2121
on 08/09/2025, 13:41:18 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $113,200
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 04/09/2025
by
Jessie2121
on 03/09/2025, 20:33:47 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $113,200
Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: A newbie shouldn't think of profit making but building up Bitcoin portfolio
by
Jessie2121
on 31/08/2025, 02:22:39 UTC
⭐ Merited by Fiatless (1)
Some of these our advice we dey give each other concerning Bitcoin investment matter e go I no go lie but the problem be say the new ones wey wan join or wey don join the investment matter them dey really take note of all these ideas? Bitcoin progress no be something wey person go just wake up one morning say today I must make am through bitcoin but na time patience and the way we use our head to understand am because if we fail to understand am we don already set to fail badly and na why them say get mentor as in person wey sabi pass you no be to just run enter go waste money like that, na why many people go say them don loss well well for this kind investment and some people too wetin them hear about the investment no be wetin them go see na why the believe and trust for anything bitcoin related go just die off, nai make I say before we introduce person to this kind crypto investment full information nai go help many continue to do the needful to succeed and grow.
Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: 🍉🍍🍓 Naija Board । Bitcoin Fruit Carving & Decoration Contest - 2025 🍉🍍🍓
by
Jessie2121
on 31/08/2025, 02:09:27 UTC
OP I dey pass nai I see this your wonderful idea and I reason am say e make sense at least for ones make here look like say na other boards wey them dey organize competition wey the whole of bitcointalk community go follow compete, make baba God give you strength and plenty supports to take grow and make this one no be the only year you go dey do this competition. Abeg amen to this talk and prayer abi na wish.
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 28/08/2025
by
Jessie2121
on 26/08/2025, 10:32:53 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $118,400
Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Nigerian youths are no longer interested in apprenticeship.
by
Jessie2121
on 24/08/2025, 21:04:05 UTC

And again this education we dey run up and down na still money we go still put inside to get to where some of these big people dey, nobody ready to spend plenty at the end wetin we think say we go get no go dey possible na why many of we youths no plan to even go forward about school matter and some choose yahoo because the returns no be joke, abeg no be say I support am but na so e be. As long as government no make education free for us na we dey pay them to dey educated, nai make youth chose yahoo instead of learning hand work as means to survive which e dey pay very well I mean the Yahoo to those wey get sense for the business and them no fit reason to learn work since e dey pay, so make we just dey see things the way e be, no be by force to things again.
Nah the Koko be that. I no dey against education and schooling oh because you go agree with me say the money wey people bin spend for 2000, no go be the same thing with now and so people go need to know say where beta funding no fit dey to do the school, nah to push the money go learn trade so that you fit master am and become a boss of your own when e start to pay.

And again, you know say people dey wey dey fear to go school becos of the way the spendings dey, person go enter school spend money finish come out from school but at the end of the day you go still need to spend to get job or even to further d education like the masters and the rest of them. If say some of our parents see the future con know how rough e go be about to go school eh, them for carry that money take find one better business wey go bring better money in return take push their children put instead of to spend am for school wey the country no really support. Now I no blame people wey stand with this saying say "school na scam".
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 22/08/2025
by
Jessie2121
on 20/08/2025, 16:52:31 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $114,300
Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Nigerian youths are no longer interested in apprenticeship.
by
Jessie2121
on 19/08/2025, 15:41:21 UTC
Op the main thing be say everybody want quick moni and if no be wetin person no go fit get that cash fast I no see we youth getting involved. Just like men wey like drink, if where them dey go no be where them go jolly drink and all that fun related them no fit near there at all. To learn hand work good oh but many people no really know why and na now them don dey see reasons why e good to learn hand work especially some wey go service, after school nah wetin remain? White collar job abi? No be for this country, me if I get that opportunity no be to go learn work instead of to go dey carry files dey waka under rain and sun, some people dey lucky while some no dey lucky and peer pressure follow why some no wan learn hand work.
I like as you take address this mata because if we look am, nah true. I just dey tell my guy today say if no be how the government don comot body for ensuring say our youths get gainful employment after school, I no see how them go dey reason to dey do yahoo.

I come dey talk say imagine say our government fit scrap Tertiary education and those finish secondary education go go immediately learn a skill, wetin wan make the economy dey as e dey because now wey e be compulsory something, no body fo get excuse as to why them no get handwork but such a thing no go happen because them (the government) want a situation where them fit dey siphon funds using education as excuse. I dey hear for news when them dey do budget for the year and the amount them dey allocate give education yet we still dey get complaints.


And again this education we dey run up and down na still money we go still put inside to get to where some of these big people dey, nobody ready to spend plenty at the end wetin we think say we go get no go dey possible na why many of we youths no plan to even go forward about school matter and some choose yahoo because the returns no be joke, abeg no be say I support am but na so e be. As long as government no make education free for us na we dey pay them to dey educated, nai make youth chose yahoo instead of learning hand work as means to survive which e dey pay very well I mean the Yahoo to those wey get sense for the business and them no fit reason to learn work since e dey pay, so make we just dey see things the way e be, no be by force to things again.
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 15/08/2025
by
Jessie2121
on 12/08/2025, 17:31:56 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $117,000
Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Loan apps are dept traps
by
Jessie2121
on 12/08/2025, 17:30:13 UTC
Trap or not people go still go for am and me I no too fancy the way people choose to link up with the loan app people, abi na because these persons them no sabi them wey wan take the loan and your place well well like when you borrow from your neighbor or family members nai make people dey like download and make use of the app after all them not go fit come bother them, I no know. But e dey surprise me at times but I believe say all these things na control and if you start am e go hard to stop am.
I get one of my guy wey be say na these loan app them e dey use survive. E don owe eveywhere but one good thing be say if he get money, he dey pay back so that make them increase e loan amount. I no know the kind intention wey this loan app people them carry come because them dey ready to dey worry you o collect loan if you don pay back the first loan. When man no get hope for anywhere, this loan app fit safe you at that moment.

I gree with you but even if say the loan app people them come with good intentions no mean say e still dey good and if the loan app stop today you see that borrowing habit to always dey, this loan of a thing e good and at the same time e no good especially when you no get work to do, that na where I no fit advice person wey no get work to do to follow that line if not e go cause better problem when them begin call for their money wey e no dey. Man must survive any way oh, na if you dey take loan do better thing no problem but e get people wey dey take am gamble so how them wan take pay back of them no get?🤔
Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Loan apps are dept traps
by
Jessie2121
on 09/08/2025, 08:48:24 UTC
Trap or not people go still go for am and me I no too fancy the way people choose to link up with the loan app people, abi na because these persons them no sabi them wey wan take the loan and your place well well like when you borrow from your neighbor or family members nai make people dey like download and make use of the app after all them not go fit come bother them, I no know. But e dey surprise me at times but I believe say all these things na control and if you start am e go hard to stop am.
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 07/08/2025
by
Jessie2121
on 04/08/2025, 21:36:47 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $114,300
Post
Topic
Board Gambling discussion
Re: ⚽ Football Transfers Speculation, Odds and Predictions
by
Jessie2121
on 03/08/2025, 18:15:58 UTC
Eberechi Eze has been on the radar of Arsenal for sometime now and it doesn't look like they are ready miss out on this deal and it doesn't look like the player is against this move. He would be a big plus for Arsenal if they get him since they can't get their hands on Rodrygo, can Arteta get this player before the deadline of the transfer market?
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 31/07/2025
by
Jessie2121
on 29/07/2025, 17:41:08 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $117,300
Post
Topic
Board Gambling discussion
Re: ⚽ Football Transfers Speculation, Odds and Predictions
by
Jessie2121
on 29/07/2025, 07:38:49 UTC
I like Gyökeres, but I'm still not sure he's a player who can compete in the Premier League, especially Arsenal. While Portuguese league defenses tend to be quite spaced out, the PL isn't. The Premier League is the exact opposite. Gyökeres's key is his shooting, which requires him to create shots much quicker in the PL; he needs to be fast, otherwise he'll be blocked too easily and won't be able to maintain his place in the PL.

Both leagues are different, the EPL is very much physical than that of the Portugal league and the only way to know if he can compete in the EPL is to wait for next season to start. With the number of goals he registered last season and season before is really incredible and impressive so why can't he do same in the EPL for the Gunners? Let the players help him out to feel at home and if they use that same mentality Madrid did with Mbappe like letting him have the ball more, I believe it will boost his morale.
Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: All about June 12 [Democracy Day]
by
Jessie2121
on 22/07/2025, 18:43:45 UTC
⭐ Merited by Mpamaegbu (1)
This matter you drop make sense but e be like say plenty no dey really value all these kind of things, democracy day even the 1st October self people no reason am on like before when e happen you must notice am like the mood of the country go change but now nothing to show for when people dey suffer full everywhere, if no be say children no go school I no sure say people for acknowledge the fact say today na democracy day.
You get d true picture of how d matta be. Nothing much to add. Na persin wey dey happy dey celebrate. These present day politicians nor dey give us joy at all. I rememba wen I dey small as a teenager, October 1st na real celebration for my house then. We dey cook like na festive time, betta rice with chicken stew and drinks to go wit. I dey talk of in d 90s wen rice na once in a while food. Nor be now wey dat food don dey abused by kids.

This day, whether May 29th or June 12th or October 1st, nothing concern me again. I dey run dem through now like any other day.

When them decide to comot happiness from our side them expect us to happy? No way of we no go even see any of these their tight days as important something, na only December 25th I fit remember. And wetin you talk na true but the way nobody dey take these days as celebration days like when them go dey cook e shoke me how e stop fast fast, the way you talk am e be like you chop rice well well but imagine how much be rice and minerals then, so nobody get that time to go waste money for wetin no go bring back the money them spend.
Post
Topic
Board Games and rounds
Re: Casinopunkz.io | BTC Price Prediction | Prize- $100 |5 Places | 25/07/2025
by
Jessie2121
on 22/07/2025, 18:32:57 UTC
Casinopunkz.io ID: VsZUEalcd0
Your Prediction: $119,500
Post
Topic
Board Gambling discussion
Re: ⚽ Football Transfers Speculation, Odds and Predictions
by
Jessie2121
on 20/07/2025, 17:57:52 UTC
Between these number 20s Spurs, Arsenal, Chelsea and Newcastle have signed, who's going to be at their best next season?

To be honest all of this players can be impactful on their respective clubs but the real question is whether they will get the playing time that the deserve because it is on this playing time that I think the difference will come for them.

First is Joao Pedro at Chelsea, this guy already is giving glimpses that he will be a bargain signing at the club. A is a better finisher than all of the Chelsea strikers currently and with his previous experience and performance in the premier league and with this new Chelsea squad that are seriously not lacking in creating chances I think this lad will score many goals. For impact on the team he will certainly be one of reason they will win some silverware next season because the burden of goals taking off Cole Palmer with another player pushing similar numbers like him will be vital for Chelsea

You are correct but the playing time you talked about can be given to these players and not all can live up to expectations and it might look like a wasted investment. The Chelsea player have shown so much to say he can do well when the season kick off and he can be the number 1 striker ahead of Delap, can't even say Jackson. J Pedro has all the necessary materials to say he'll be at his best and among all the strikers at Chelsea he has the best ball control.

Quote
Secondly is Mohammadu Kudus, the Tottenham wingers have reduce or lack sharpness since the decline in Hung Min Son form as I expect Kudus to work into the first team and with his goal scoring ability and pace I think he will be a good impact player for Tottenham.

Kudus can be the flop among these new signings because of the team he is playing for which is Spurs and we know how they manage last season. In as much as they won the Europa League against Manchester United it still doesn't change the fact that they struggled in that game and their style of play will only make Kudus to play like a one man squad except they add in some good midfielders and some defenders if not Spurs will surfer honestly.

Quote
Thirdly is Anthony Elanga, anybody that watches Newcastle will know that if Elanga makes it into the team and his on his form, his combination with Isak will be a problem for defenders most especially if they are breaking away

The thing is the player played for a club that no one is a key player so everyone come out and play but coming to Newcastle is still the same as Nottingham Forest but the players Newcastle have are more than that of Forest so it will be hard to gwin that spot light except someone like Gordon leaves that position for Elanga.

Quote
Lastly which will be less impactful among the four is Noni Madeuke, taking nothing away from him but the question is can he get more minutes than the like of Saka? I don’t think so, can he play the left wing position? That’s another problem but if he gets into the first team and has the backing of the manager he will certainly be impactful for the team

so that’s how my ranking is

Madueke's case will be hard to fix him in the first 11 and like you said it will be hard to play him if Saka is up and fit, let's say both player can share the wing and also play together in same match like the FA Cup or Carabao Cup as well as the CL. With all these it can be that his presence can make Saka sit up same as the player Madueke, I can't say for what is what but I'm sure that we are going to see a different Madueke next season, the best of him.
Post
Topic
Board Gambling discussion
Re: ⚽ Football Transfers Speculation, Odds and Predictions
by
Jessie2121
on 20/07/2025, 14:20:44 UTC

Between these number 20s Spurs, Arsenal, Chelsea and Newcastle have signed, who's going to be at their best next season?